So like 3pm inside, then we reach Navorongo. 17 hours trip charley… then we all really taya.. so charley then everybro wan make dem give we chance make we go wanna rooms relax. So then the rooms ebi like groups so me ago join one of ma boys make we go 1 room inside. So as we go the boys for the only 2 be ma paddies… wey the boy asey he be ashawo dey sell the converse nu then he go dey the next room. So we all unpack wanna nibbies relax small wey like as enack like 5 inside ebe like we all start dey make bored small… So ago like make dem carry game come make a score dem small… Norr 1 boy tinop say naah game deir ebi jon make we call wanna paddies come make we do movie night… The boys all barb say charley demma mind dey. So as enack like 6 there we call the women say after dem pick up demma supper make dem all come around make we chill small. So after the supper, some 1 2 girls be start dey come around dey come spy what dey go on… but say as dem come we all be like den we dey shy so as dem enter, we all just dey tap der dey watch dem, no body fit vibe… so as we start dey watch de movie, everybody make quiet dey tap dey watch… wey all of a sudden ‘ashawo boy he dey sell converse’ enter say he dey come watch the movie some… Charley as he come then we all vex sekof we know am…. He go do play play come vibe the girls all… So like 20mins into the movie as he come your mans start dey discuss the movie plus some girl bi… He come dey der dey talk plenty so me like this then avex waa so a komot say adey go gally around small… So as adey go, ago meet the girl wey dem say she dey crush for ma top nu, she go dey Anakpeba ein room dey vibe plus am… Wey me too then Peba be ma paddy so ash3da enter the room go do like adey come halla am… as a enter talk to am finish ado like adey come talk hi norr wey she mention ma name…. Really? Ohemaa enti you know ma name?? ouuuuuuu……..:)
So ajust go like hi biz am ein name make we start dey vibe small… wey she tell me say ow then she hear say some girls dey talk say we dey watch movie for ma room so like she get aa she go come watch some…. Norr wey ago like ow, make she come make we go… ego bee… Wey she say vim… the ma eye get charley… Ma body all dey do me like goose bumps goosebumps ano know what make a talk sef…. Love deir ecatch you aa ecatch you oo… So we dey go all den we dey vibe… so as we reach the door of ma room, wey as you know, gentleman deir a open the door enter first hold am make she enter. As a enter norr be like that stupid thing killers dey do for lectures nu…. Everybody turn back watch we… As your boys see say a enter plus de girl norr everybody shock… Like DEMMA MINDS REALLY BOST!... So as a come then ma bed too make empty so ahelp make she climb top wey ago sit ein body.. So we start dey vibe for like 5 mins wey yours truly ‘ashawo he dey sell converse’ come enter the convo start dey talk to am plenty… you boy start dey talk to me like then he then me dey so aama… but bro… me you never talk to me before… he do sarhn come climb the bed come tap plus we make we make 3 for the bed top… what den evex me kraa be say at a point a gidon say adey go piss come, acome aa your mans stretch ein body lie for the bed top wey the girl dey sit… like den areally vex… Shoddy me a br3 go carry come nu tsw…
So ajust jey eye tap some cherr be top for that side dey watch the movie some… So like 10mins later wey the girl go like ein back dey bash am… nor ashawo say make she come lie ein body aswear that moment then awan tinop go knock am… wey the girl go like own narr… like 5 mins time wey she gidon say wan come tap the cherr top…so den ado like adey come tinop make she tap norr wey she tell me say make a relax wey she come tap ma toop…. Bro, asay that moment norr ma brain X from ma system inside…. Like if am body be machine, that moment ego beep red due to too much blood flow… ma heart dey kot nana… That night deir charley… acome asay adey come gbeley people demma keys, so enough about ma episodes…
So fast forward to like 11pm, we were done with the movie and the girls were like dem dey go demma rooms. So ado ma mind say ow adey go throw the girl for ein hall… Sekof then some of the girls dey different hostel from the boys. So as we reach ein hall she give me some hug wey aturn say adey come back…. As Adey come hm… if you go the navorongo some aa, you see the place between the girls hostel and the basket ball court? Ebe like some dry lines then some poly tanks bi dey nu? Ahan, as adey come then adey feel cold so den acover ma head plus ma hoody, wey den the hoody be black so if you dey far aa you not really go see me better… So as adey come ajust turn watch the place den asee some shadows wey dem dey that side… so then awatch better say ah who that sekof by this time wey then the way navorongo be cold gb3k3 deir how you go fit dey outside like that… so atry squint ma eyes watch better asee say these people dey dey fondle demma body style bia bi nana…. So ago like ey so den awan try see the person better see if ebi somebro aknow am aa.. So then atake ma phone commot am like adey text wey ash3da the camera zoom inside astill no see the person better but then de girl dey wear some lemon green sweater… so ajey eye like charley ano dey see the person make smoke go bed… so as enter ma room the boys all dey wey dem dey discuss me…. Then say me ado ma body quiet quiet but abi killer pass… ago like ow me abi good boy oo anofit do some things… but charley boys deir, dem never go barb so ajust jey eye… so like 30mins later ago like adey go piss.. so a open the door wey asee ‘Ashawo he dey sell converse’… then your mans dey wear lemon green sweater… So awatch am better waa wey arec say a ebi the sweater then asee nu… so a sh3da biz am say aa the sweater dey bee me oo where he get for… norr your mans tell me say ow eno be ein own ebi some girl ein own wey he go hijack.. So ago like ey wey girl that sekof me then aknow say whoever the girl be, she be the one wey then asee am for the back there nu… so he mention the girl ein name ma mind really bost… herh aswear this world er everybody be snake!