Aaaa!
They call me, Tomxine
The lyrical sound bwoy
Whizzo!!!
whizzoSme
Have you seen your best effort is not enough then you see no difference between right and wrong, Nwanne after many years wey your hustle pass, your best swag new bathroom slippers
Aaaah!
Make nobody stress me ×2
Make nobody stress me!!
Make nobody stress me×2
Enough for this billing
Make nobody stress me×
The hustle no dey easy
Make nobody stress me ×2
Everyday and night I dey work for better days
I pray oh God make you give the grace
I feel so down oh God lift me up aaah!
On my knees I dey pray
Make nobody stress me ×2
Make nobody stress me!!!!
Make nobody stress me×2
We are talking about 82.2 billion
John Mino
You get the point now?
They no see nothing
Make nobody stress me, while I make the money
Making of the money is the regular first thing
Oluwa jah, I be praying for your blessing
Forget love abeg that one no join thing
Many niggas no want me to prosper
Living life tryna make the money faster
I've been chasing on the money everyday
Steady grindly abeg make my bless no delay
Cos nah where the money dey I want dey
Steady steady I grind everyday no delay
Baba God show me love show me love I dey pray
Everyday by day, make my blessings just dey rain like rain.
Abeg
Nobody test me, nobody curse me
I gat the money, whizzo S me
Everyday and night you know what it is
All this haters ehhh they really wanna test me damm!
Don't stress me, I don't like it
All these ladies they calling me damm!
When I no get money nobody calling me
Now money done dey come they won stress me
Have you seen your best effort is not enough then you see no difference between right and wrong, Nwanne after many years wey your hustle pass, your best swag new bathroom slippers
Aaaah!
Make nobody stress me×2
Make nobody stress me×2
Make nobody stress me×2
Make nobody stress me×2
Everyday and night I dey work for better days
I pray oh God make you give the grace
I feel so down oh God lift me up aaah!
On my knees I dey pray
Aah!.